azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sound sultan – kuku lyrics

Loading...

them they hear atall
is that true am roaming
i still dey flow like roman
omo pay me if you owe me (hiss)
no dey act like say you know me mehn
they shake me but they hate me
they hug me like they love me too
they steady underrating
i kuku no worry o 5x
shout out to my friends in the sound
i know after him i do bans
made a finger for all this backers wey they treat me like am less
been putting up with this mess
i’ve been putting up with this mеss
but nowadays i just see myself am a businessman we dеy vex
so all of una no fit stop me or drop me
you are listening to me den you dey start to dey dropping
the industry hail you dey start to dey propping
y’all know say that am original copy
i’ve been singing and winning for years
singing and winning and omo i can’t stop
singing and winning for years
singing and winning they wishing i can’t drop
wooh
this industry catch south africa likes on instagram
forming porsche i consecrate that lies in amsterdam ah
its okay if you try to feel the people
okay fool yourself join the shameless foolish people
i’m stinking rich i know my riches no be money eh
im stinking rich and you can smell me from a mile away
i kuku dey hear if dey kuku hate i kuku dey
i kuku dey here after 20 years i kuku dey
they shake me but they hate me
they hug me like they love me too
they steady underrating
i kuku no worry o 5x
shout out to my friends in the sound
i know after him i’m the best man
i hear the mind dey say yes man
i read their lips dey say no
read the lips that they no
and won po to won le to
kuku know be dem kuku no say na god oh
they call me when dey need me
when i do it dey don’t call me back
no be dem dey feed me
so i kuku no worry oh
i kuku no worry oh 4x
so how many people una no wey fit do this
do music, bball or the movies
all the side talks wey dey talk say wen she talk say wen u talk say
no dey move me i kuku don tey
i kuku just dey
all of my magas dem kuku just pay
all of this people wey talking this trash
i look all this trash dem kuku no dey
i kuku no worry kuku no worry
yes i’m k!lling every track and i kuku no sorry eh
i know this industry like the back of my palm
so if you are looking for a road map lemme show you around
nau turn left on mumu chorus
turn right on dum lyrics
immediately after bum shaking
go straight you can’t miss it
the industry they may hate me for this one but i kuku no worry
indomix
they shake me but they hate me
they hug me like they love me too
they steady underrating
i kuku no worry o 5x



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...