azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

southerners – we dey go lyrics

Loading...

[intro]
steady steady steady
southerners make we dey go (go)
[verse 1]
baba god don dey show for my case
and my step don dey change cause
i don dey chill with e grace
cause the kind things wey i for dey face
e no get wetin you for dey do
so remember the word
go to the world and be fruitful
na wetin god dey command you

[chorus]
we dey go
we dey go
where money dey go
carry people you know
we dey go
where money dey go
carry people you know
cause no time to clear road

igbadun loni
cause when the devil try
e no fit (cause when e try e no fit)
we go dey laugh am
we go dey match am
you like my +rs+nal (+rs+nal)
make we pass am
my people wan suji
[verse 2]
ohh
when we enter
we dey scatter the show
make you check am
no dey do like say you no like am
no dey move like say you no wan dance
no no no
shey you like am
shey the gbedu sweet when you slam am
cause na oluwa dey run am
cause we just dey live our best life
no no no
arnolde just dey reign
me i just dey my lane
jazzy just dey gyrate
cause na oluwa dey run am
arnolde just dey reign
me i just dey my lane
jazzy just dey gyrate eh
cause na oluwa dey run am

[pre chorus]
igbadun loni
cause when the devil try
e no fit (cause when e try e no fit)
we go dey laugh am
we go dey match am
you like my +rs+nal (+rs+nal)
make we pass am
my people wan suji
[verse 3]
hustle everyday just to get the money (ehh)
make we look fly make e show for body
you know the boys bad
when hop on the mic we be spitting bars
wey dey enter body (e dey enter body)
its cool
we be passing the test like we in school
tryna make it out trenches in full
we dey go where the money no dey loose fate cause rainy days come and go

[chorus]
we dey go
we dey go (steadily)
where money dey go
carry people you know
we dey go
where money dey go
carry people you know
cause no time to clear road



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...