spaceboy - freestyle lyrics
eh eh eh
spaaace
yeah, yeah yeah
eh eh
me i no di live for media
n0bi na you go k!ll me ya
i no fit go for dibia
if na only for be tv ya
other things them no mean either
i no di bob di use winger
hop on top ma’ monica
other way dey
other way dey
we get to go dey
if other way dey, den make we go dey!
they ma minipous when im on the block
coz i made it (oush), and i got the stock
afi gi you touche, if you no be stop
them a wanna diss but them post a lot
if you know me jiss, know ma blood di hot
if you do me that better no give up
coz ya man a bomb when jah men erupt
man i get to be leader
coz ya man na believer
them a tok sey me bad, but i be so fi good
cah the good be di bad in the term ah new world order
me i no di hear order
me i no di learn other
i no fit depend on y’all cah the monster ain’t me nature
the monster ain’t miniature
i no fit depend on y’all coz the monster in me need jah
eh eh
the monster in miniature
i no fit depend on y’all coz the monster in me need jah
Random Lyrics
- svalbard - listen to someone lyrics
- zimbru - dyo lyrics
- waffo - semblant lyrics
- gifted youngstaz and kdoe - poolsharks lyrics
- mitch keller - wir sind immer noch hier lyrics
- roxi drive - hot night lyrics
- 陳一發兒 - 夜空中最亮的星 lyrics
- sueter - el pecarí lyrics
- salim montari - daddy lyrics
- mango epic - scootin' lyrics