sparoxzy - arise o compatroits lyrics
feel the laughter and the tears
feel the joy and the pain
feel the blessings and the curses
all together not separated
see the great name wey we get
but the people dem still dey suffer
i keep wondering what is the matter
wey dey make everything look scattered
oh oh oh oh oh oh oh
we suppose to be a great nation
but the poor keep getting poorеr
and the dumb keep getting dumber
risе o compatroits oh nigeria
am reporting live from my area
situation here dey so critical
make we try to help ourselves now
see the values depreciating
see the morals decaying
see the hunger appreciating
in a land where there is plenty
see the great name wey we get
but the people dem still dey suffer
i keep wondering what is the matter
wey dey make everything look scattered
oh oh oh oh oh oh oh
we suppose to be a great nation
but the poor keep getting poorer
and the dumb keep getting dumber
rise o compatroits oh nigeria
am reporting live from my area
situation here dey so critical
make we try to help ourselves now
Random Lyrics
- fridayy - i won (outro) lyrics
- azu (jpn) - stay with me lyrics
- barenaked ladies - one night lyrics
- inflowofficiel - night shop lyrics
- rochy rd & myke towers - niña linda (remix) lyrics
- lil gouda - no leash lyrics
- ginkgo balboa - jackie macmullan lyrics
- yuiko - fragile garden lyrics
- weropa, dark 47 kisses, horiq - rita lyrics
- aldrch - comedown lyrics