azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

spicer - oheema lyrics

Loading...

ooh oo uuuh
ohhh oh yeah

and so she see le fresh boy wey she chaka na oh yeah
but then she gbele k!ller steps wey i scream allah oh (ukwu) uh
i never chat the baby wey she start to cooperate
i think there is something about you i’d like to figure it
wontor onya mega hian be maga gble o de
ma na wo filla the filla woe nye the last k!ller b00boo

if i catch you girl
you go sati one time one time
and if i touch you if i touch you
you go sati one time one time
if i kiss you girl
you go sati one time one time
and if i do you if i do you
you go sati one time

ohemaa whine slow ne daddy yeah
mega rush o
ohemaa go low ne daddy yeah
just lagga this o
ohemaa slow mo ne daddy yeah
mebe mega force o
ohemaa do the swagger ne daddy yeah
i say just lagga that o

how many drinks e go take to get you home with me
to get you home with me
how many drinks e go take to make you ride with me
ride with me tonight
how many drinks e go take to get you home with me
to get you home with me baby
how many drinks e go take to make you ride with me
ride with me tonight
na i dey think sey she be regular
i never know sey she get her formula
she no be the type of girl to give it up on a first night one of a kind scatter my mendula eh eh

you be my honey sugar baby doudou b00boo
i wan keep you
tu est mon chériè sugar bébé choco doudou
you be my honey sugar bébé choco doudou
i wan keep you
tu est mon chériè sugar choco bébé doudou oh yeah
baby girl i know sey you be bad mama jama
and you know sey mana ah go like to lamba lamba
but me no mind how long e go take me i go wait until the day me and you go dance the samba samba eh

erererererererer
ororororororororo



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...