azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

stephoo - hustle lyrics

Loading...

[verse 1]

pray my brothers proper
from the ghetto corners
n0body working harder
so now we gettin offers
to dey count these commas
whether e be pounds or dollars
all my guys dem ballers
from the street now they flying choppers
shey you know lifes a roller coaster

my eye is so red
we hustle so well
i’m feeling so blessed
never know how get we here
now i no dey pay rent
my studio get bеd
24/7 dey there i hustlе
now i no dey feel stress

[hook]

father guide up my hustle
make i no go struggle
they wan make i fumble
cause i dey give them trouble
me i dey like my hustle
ever since i come thru
me i no dey fight for jungle
god dey fight my battle
father guide up my hustle
make i no go struggle
they wan make i fumble
cause i dey give them trouble
me i dey like my hustle
ever since i come thru
me i no dey fight for jungle
god dey fight my battle

[verse 2]

these days feelin so blessed
for the night wey i no rest
too much suffer dey give stress
plenty things dey my head
get down on my knees right before bed
holy father i need help
i’m crying out cause i’m so scared
gods knows what my heart felt

different cities we fly jets
different countries i get bed
many towns no dey pay rent
pen to paper we signed there
to much money to come spend
no be everybody i call a friend
they didn’t have faith i’ll be here
anytime we flex they be upset
[hook]

father guide up my hustle
make i no go struggle
they wan make i fumble
cause i dey give them trouble
me i dey like my hustle
ever since i come thru
me i no dey fight for jungle
god dey fight my battle

father guide up my hustle
make i no go struggle
they wan make i fumble
cause i dey give them trouble
me i dey like my hustle
ever since i come thru
me i no dey fight for jungle
god dey fight my battle



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...