
stormexy - trypheney lyrics
intro
gmg music……. young og on the beat
ah…… ah…. ah
ah…… ah…. ah
ah… juiceboy stormexy one time
verse one
say na because of you wey i getti mouth
dem dey wonder which girl i talk about
i dey tell them something wey dem no fit doubt
if you see my woman, you go leave your woman
hook
(young og on the beat)
i want to show you love
walk down the road
make i show you off
i no do you wrong
no go let n0body do you rough 2x
chorus
haba oh… trypheney
your love dey k!lli person
you’re like a blessing to me
you’re my strength, you’re my energy 2x
verse two
i will never ever lie
i will never play your love
even if you faraway
your love gonna make way
i will never ever doubt you
hear the lies about you
even if the sky will fall
am not gonna runaway
hook
i want to show you love
walk down the road
make i show you off
i no do you wrong
no go let n0body do you rough 2x
chorus
haba oh… trypheney
your love dey k!lli person
you’re like a blessing to me
you’re my strength, you’re my energy 2x
young og on the beat…..
gmg music
juicemix…….
Random Lyrics
- june marx - he without sin lyrics
- when thieves are about - kerry wexford lyrics
- thierry wone - exorde lyrics
- a$h. (us) - easy lyrics
- aaron james - my new best friend is loneliness lyrics
- helena vondráčková - kruhy na vodě lyrics
- e6 - vasarnieks lyrics
- bzzy - top of the world lyrics
- plentakill - dazzle lyrics
- mouse sucks - weekend in brampton lyrics