
suceeboy dlb - fear lyrics
Loading...
suceeboy fear
olodorapata see dem go learn
wen dem see me dey come
omo dem go all dey fall yakata
shey dem no sey na me be d boy
back from the street
weh dey look so much tattered
omo streeti dey do me bad
n0body peti me likey me be tata
omo+3
i sey dem go learn
in the hard way oh
dem go learn
wen dem see me coming dem gats bend
see dem gat greet me
omo dem go learn
see dem go learn
omo dem go dear me
cux i don come like dis
i no fit go back again
omo dem go fear me
cux i don man up o
i don belong o
omo dem go fear me
cux i don come like dis
i no fit go back again
omo dem go fear… eh me
cux i don man up o
i don belong o
Random Lyrics
- ranking stone - original style lyrics
- the philippine madrigal singers - sa iyong mga yapak lyrics
- reba meyers - got your hold on me lyrics
- tom basden & carey mulligan - awake lyrics
- fluksa - страх или любовь (fear or love speed up) lyrics
- savanofsky - psalm 23 lyrics
- yungwave12 - la norvegia surreale lyrics
- maksutka (格拉i) - казаться (seem) lyrics
- burky - nema tih para lyrics
- die flowing - left me lyrics