sway charmz - déjà vu lyrics
[intro]
felicia (mm mm)
cyrena (ah ah)
lucia (ayy ayy)
they wanna hop in my beamer (ayy ayy)
felicia (mm mm)
cyrena (ah ah)
lucia (ayy ayy)
they wanna hop in my beamer (ayy ayy)
[verse 1 + sway charmz}
i no dey lie na you give e me ginger (ginger)
finna call you my monalisa (lisa)
every guy don dey find you for insta (insta)
so omoge no dey give e me distance (distance)
i go fit run kilometer (kilo kilo)
anywhere she go dey i wan meet her (below below)
omoge so fine, no dey tire (tire tirе)
baby come make you light e my firе
[pre+chorus + sway charmz]
come my way (ahh ahh ah)
say even if everybody j+pa, me i go dey (ahh ahh ah)
every guy wey dey stand for your domot, dem just dey play (ahh ahh ah)
see the way you dey whine, cyrena, e just dey burst my brain (ahh ahh ah)
e just dey burst my brain ay (ahh ahh ah)
[chorus + sway charmz]
e go be like dé+jà+vu (déjà vu)
sway charmz, on stage, yeah i’m coming for you
wetin you get no be wetin i get (ahh ahh)
no dey jealous me if i’m coming through (ahh ahh)
e go be like dé+jà+vu (ahh ahh)
sway charmz, on stage, yeah i’m coming for you (ahh ahh)
wetin you get no be wetin i get (ahh ahh)
no dey jealous me if i’m coming through (ahh ahh)
(ahh ahh)
[bridge]
through, through, through
i no be lambo but i just dey zoom
zoom, zoom, zoom
baby, maybe i go see you soon
through, through, through
i no be lambo but i just dey zoom
zoom, zoom, zoom
baby, maybe i go see you soon
[verse 2 + sway charmz]
i no dey tire to dey write e banger (ahn ahn)
if you see smoke then there gats be fire (k+way)
another day in the life of sway (ayy ayy)
if the money talk then i must obey (ey ey)
people dey change e like weather (ay ay)
pay me in pounds, oga, not in naira (ay ay)
oh baby girl nakupenda(ay ay)
pending payments, e no be statement
[pre+chorus + sway charmz]
come my way (ahn ahnn)
say even if everybody j+pa, me i go dey (i go dey)
every guy wey dey stand for your domot, dem just dey play (just dey play)
see the way you dey whine, omoge, e just dey burst my brain (na you dey burst my brain)
e just dey burst my brain ay (na you dey burst my brain)
[chorus + sway charmz]
e go be like dé+jà+vu (ah ah)
sway charmz, on stage, yeah i’m coming for you (ah ah)
wetin you get no be wetin i get (ah ah)
no dey jealous me if i’m coming through (ah ah)
e go be like dé+jà+vu (ey ey)
sway charmz, on stage, yeah i’m coming for you (ey ey)
wetin you get no be wetin i get (ey ey)
no dey jealous me if i’m coming through
[bridge]
through, through, through (oh baby girl nakupenda)
i no be lambo but i just dey zoom (oh baby girl nakupenda)
zoom, zoom, zoom (oh baby girl nakupenda)
baby, maybe i go see you soon (oh baby girl nakupenda)
through, through, through (ah ah)
i no be lambo but i just dey zoom (ah ah)
zoom, zoom, zoom (ah ah)
baby, maybe i go see you soon (ah ah)
[outro]
sway charmz
make una say sway charmz (sway)
oh na na yeah eh (charmz)
zoom zoom
zoom zoom (charmz and chaos)
zoom zoom
zoom zoom
(od yeah)
Random Lyrics
- джейло (dzheylo) & neea - сном (z_z) lyrics
- restful psalms - my refuge, my song (psalm 7) lyrics
- cairo (2) - on the rebound lyrics
- minnaars - amstrad lions lyrics
- kind'shy'boy - cohat6i lyrics
- surprise (usa prog rock) - march of the squatamaudars lyrics
- seco (tur) - neden ağlattın lyrics
- olga tañón - mañana por la mañana (pr24siete) lyrics
- drew2true - swat lyrics
- river ratts - narco lyrics