
sway charmz - enchanted lyrics
(ad+libs)
[verse 1: sway charmz]
so because say na you dey for my conscience
you no dey ask for my consent
nah your song steady play inside my head
yeah yeah
philomena do your dutty whine for here
nah you dey make my car change gear
anytime wey you come i go dey here
[pre chorus: sway charmz]
omo see jara wey you carry
tell me why u sober
sway charmz no dey tire
e con be like say i dey gara ahh ahh
oh my diana, do me dada, we dey rehe+rs+ am yeah yеah
na she dey jazz me, see producеr, omo don jazzy yeah yeah
[chorus: sway charmz]
say i dey try escape but, i no fit runaway
obianuju, shey u do me juju yeah yeah
say i dey try escape but, i no fit runaway
obianuju, shey u do be juju woah woah woah
i’m feeling enchanted now, yeah i’m feeling enchanted now
i’m feeling enchanted now, yeah i’m feeling enchanted now
i’m feeling enchanted now, feeling enchanted now
yeah i’m feeling enchanted now, i’m feeling enchanted now
[verse 2: sway charmz]
i love it when i’m kissing you, hugging you, feeling you, touching you, you no dey para
stephanie, bethany, melanie, tiffany dem no fit reach your standard
girlie nah your matter, i just dey reason, my head just dey scatter yeah
the way she dey wine am, this girl nah baddie see wetin she carry
[pre chorus: sway charmz]
omo see jara wey u carry
tell me why u sober ahh
sway charmz no dey tire
e con be like say i dey gara ahh
oh my diana, do me dada, we dey rehe+rs+ am yeah yeah
nah she dey jazz me, see producer, omo don jazzy yeah yeah
[chorus: sway charmz]
say i dey try escape but, i no fit runaway
obianuju, shey u do be juju woah woah
say i dey try escape but, i no fit runaway
obianuju, shey u do be juju woah woah woah
i’m feeling enchanted now, yeah i’m feeling enchanted now
i’m feeling enchanted now, yeah i’m feeling enchanted now
i’m feeling enchanted now, feeling enchanted now
yeah i’m feeling enchanted now, i’m feeling enchanted now
(ad+libs)
outro
Random Lyrics
- hoodadk4 - 021gm lyrics
- wavy aaron - flatliners lyrics
- princess sienna - nala lyrics
- ready4jerri - walking around with astray lyrics
- алёна аурум (alyona aurum) - упала звезда (a star fell) lyrics
- sylvie vartan - molta pazienza lyrics
- lirazin - nada pode me parar 2 lyrics
- hxiley - sex lyrics
- phương mỹ chi - tết ngọt sớt lyrics
- mayoneasy - summersluts lyrics