
t.i blaze - track 1 lyrics
a lost trust can never be regained, so me i tell all this people for road say loyalty pay .. new update tide, dem forget the gbedu replay say the dj wey try commot am they put am grave … ..
oloun gbo
you no fit get make i hate o omode gbo agba gbo lo fi da ife ninu aye
hook..
pididipadadapadadapadadapada ewo pididipadadapadadapadadapada ohe
emi lenu leko,, i need dough, i dey road, from small i dey road. and maami dey old i believe oo but e hurt my soul controlla controlla, and i get one hoe for my hood ahn
i no fit love am but i likе am
sometimes she dеy move like malaika
oh ah ah
some have food cannot eat … but this your back i go hit
some get weed no lean
and some get lean but no weed ..
but me i get the two wey come from møñēt. and straight to my room …
i operate in my lungu, i straight in your eye i go look…
opportunity come but once, manna taking ganja and i do mii best all i know.. plenty money no no stress ..
so far i no buy car for debt … kosegele
opportunity come but once, manna taking ganja and i do mii best all i know plenty money no no stress ..
so far i no buy car for debt
emi lenu leko,, i need dough, i dey road, from small i dey road. and
emi lenu leko,, i need dough
i dey road, from small i dey road. and maami dey old i believe oo but e hurt my soul controlla controlla, and i get one hoe for my hood ahn
i no fit love am but i like am, sometimes she dey move like malaika
oh ah ah
Random Lyrics
- udo jürgens - daheim lyrics
- wakyin - matador lyrics
- joão braga - apelo / soneto de separação lyrics
- r.o.d. (horrorcore) - leichenschauhaus lyrics
- oj da juiceman - elmer fudd lyrics
- luvre47 - gift und geld lyrics
- they might be giants - severe tire damage promo lyrics
- bvcovia - papi lyrics
- prxncess møshi iii - whole afternoon lyrics
- peter rowan & the nashville bluegrass band - one way lyrics