![azlyrics.biz](https://azlyrics.biz/assets/logo.png)
teni - fake jersey lyrics
[intro]
ooh
dr. dolor entertainment
[chrous]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
[verse 1]
i go to nike website
they say the jersey don sell out
i call emeka for yaba
emeka say the jersey na 2500
i say emeka give me 1500
emeka say no madam i go give you for 2k
i say emeka no ohh, no no
[chorus]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
[verse 2]
i rememeber ’98
olise score the goal
i remember ’94
yekimi head the ball
i can’t come and k!ll myself
i can’t come and go and die
wetin dey the gucci there
wetin dey the fingi sef
[bridge]
i no fit forget finidi oh, finidi oh
i no fit forget yekini oh, yekini oh
i no fit forget amokachi oh, amokachi
i no fit forget okocha oh, okocha oh
[chorus]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
[verse 3]
iwobi oh
one day you go make us proud
i know say you go make us proud
one day you go make us proud
kelechi eh
one day you go make us proud
i know say you go make us proud
one day you go make us proud
[bridge]
i no fit forget finidi oh, finidi oh
i no fit forget yekini oh, yekini oh
i no fit forget amokachi oh, amokachi
i no fit forget okocha oh, okocha oh
[chorus]
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody (anybody)
won ni mo a fake jersey
sho mo eji mi
ti ba bi nu ma wo fake gucci
ko de ko anybody
Random Lyrics
- jetto saggio - amos f@#*$g zereoue lyrics
- young scotty & treezy ngxalaba - marco polo lyrics
- он юн (on yun) - национальная идея (national idea) lyrics
- rustlah - the horsemen lyrics
- age - ausgezeichentrickst lyrics
- polo$kagang - $anta clout lyrics
- stetsasonic - this is it, y'all (go stetsa ii) lyrics
- el dasa - otro tequila lyrics
- judee sill - enchanted sky machines - remastered lyrics
- emmanuel moire - ici ailleurs lyrics