terry apala feat. bisola - bad girl lyrics
terry apala mo de ni, ah ah
bisola big brother s’o n gbo ye?
benie macaulay l’ori beating
s’o n gbo mi ni? omo isoko mo de ni
(we love benie macaulay)
helen ohh, helen, oh eh
helen ohh, helen, oh eh
you be bad girl
you dey do me any how, you don collect my money
why you be bad girl?
i no go agree, omo na you i go follow
you be bad girl
you dey do me anyhow, you don collect my money
why you be bad girl?
i no go agree, omo na you i go follow
you dey claim fine girl, you no get shishi for pocket
bad girl (no no)
thank god it’s friday, l’ale yii, go your house, k’o lo mura,
ko lo gbara di
if na money you want chop, you follow club together
i spend a lot
you finish 2 bottles of hennessy, you be babylonian, atenu of africa
we enter my room, i say make we do something
you say you dey do period, baby i no gree
if na food, you sabi chop, you finish 2 plates of fufu
you supposed to be atoro bara limited
baby, two people have jam you, wey they charge your levels
(fura si before bu je tan ko l’obe)
all my money, you don collect finish
it’s not good rara, my baby
helen ohh, helen, oh eh
helen ohh, helen, oh eh
you be bad girl
you dey do me anyhow, you don collect my money
why you be bad girl?
i no go agree, omo na you i go follow
you be bad girl
you dey do me anyhow, you don collect my money
why you be bad girl?
i no go agree, omo na you i go follow
bad man, come closer
see instructing like big brother
you’ll be forming big boss, show stopper ah
make the money rain mr lover, ehh
i need your loving
my baby, i need your loving
give me good, good loving
day and night, heavy loving
when we enter, my guy, dem dey mental, walahi
feel the fire, feel the b-ss
say my song dey make them dey craze ah
uuh uh uh uhh, na na na na na na
na na na na na, na na na na na na
helen ohh, helen, oh eh
helen ohh, helen, oh eh
you be bad girl
you dey do me anyhow, you don collect my money
why you be bad girl?
i no go agree, omo na you i go follow
you be bad girl
you dey do me anyhow, you don collect my money
why you be bad girl?
i no go agree, omo na you i go follow
you be bad girl
you dey do me anyhow, you don collect my money
why you be bad girl?
i no go agree, omo na you i go follow
you be bad girl
you dey do me anyhow, you don collect my money
why you be bad girl?
i no go agree, omo na you i go follow
you be bad girl
why you be bad girl?
(nelsonjack music)
you be bad girl
why you be bad girl?
(benie macaulay)
Random Lyrics
- alex soto - take tarake take (guaro, perico, popper, tusi & sexo) lyrics
- joya - shouldn't be hard to tell lyrics
- redtheshow - bay area credentials lyrics
- the jibster - born ready lyrics
- derek klena feat. christy altomare - in a crowd of thousands lyrics
- greywind - wander lyrics
- miss may i - never let me stay lyrics
- ali zand vakili - akharin rouya lyrics
- quarteto conexão - os que dormem no senhor lyrics
- tru - facades lyrics