azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

thadex - para reimagined lyrics

Loading...

i fit dey look you make i no see you no mean say me i dey on hard drugs
plenty things wey dey bother man you know ironu o papo
as a bad boy i suppose don dey para
you sef you know as a bad boy
you suppose don dey para
only me inna me room inna me yard
boredom be k!lling me hard
then i pick up my self paper and biro
but e be like make i see one girl wey fine like nicki minaj
living lavida loca yeah we be living large
i fit dey look you make i no see you no mean say me i dey on hard drugs
plenty things wey dey bother man you know ironu o papo
as a bad boy i suppose don dey para
you sef you know as a bad boy
you suppose don dey para
but oju lo pesi my guy walahi
for the industry na die walahi
i believe in what i do i be talk and do
yeah and e sure for me walahi
oju lo pesi my guy walahi
for the industry na die walahi
their uche fit get craze but i go look him face
so make una tell am say
i fit dey look you make i no see you no mean say me i dey on hard drugs
plenty things wey dey bother man you know ironu o papo
as a bad boy i suppose don dey para
you sef you know as a bad boy
you suppose don dey para
i sabi one para boy charlie
wey dey hustle properly
charlie sef wan fresh
na why him dey work
make him fit chop make him pump pari
charlie na sure padi my niiga run pali
internationally
charlie no dey move with any hate for mind
love and light no bad energy
so i say make i buzz charlie sha one day
charlie loun ti wo burj khalifa one way
omolomo larin ota
ajekpako todi bota
so oju lo pesi my guy walahi
for the industry na die walahi
if you believe in what you do
and e sure for you then e go sup for you walahi
i fit dey look you make i no see you no mean say me i dey on hard drugs
plenty things wey dey bother man you know ironu o papo
as a bad boy i suppose don dey para
you sef you know as a bad boy
you suppose don dey para
i fit dey look you make i no see you no mean say me i dey on hard drugs
plenty things wey dey bother man you know ironu o papo
as a bad boy i suppose don dey para
you sef you know as a bad boy
you suppose don dey para



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...