tharbs2 - wallet lyrics
yeh ayiye ayi ya ah ah
it abayomi the mix master
emini shini tharbs2 now eh eh eh ahh ah ahh
call me hybless omo lot omo lot oo
shey ki jule jule babe i ghat bullet o
owo yapa ni ni wallet mi oo
jeka connect o
life na turn by turn
my brother pray for your turn uhh
this life no easy o my brother
pray make he reach your turn
cause life na turn by turn uhh
time they go time they go my brother
to be become a man no be day work ooo
to be become dah supper star no be day job o
as omo ogbon for street mo double hustlе mi
i know say one day one day hustle go pay еhh eh ehh ehhh
poco poco poco lee awo eyan badoo lee
one day he go be wetin go be go be my brother oh ooo oh oooo
rora oh my brother boni shey ri ola lé maribé rara oooo ehh eh eh o eh ehh
shoma lomò poco lee opoor eyan badoo lee oma gbese bi jetli awon eleyi eyan
bangalee wah baby i ghat bullet money yapa for my wallet taba dele ki da eh dubule
llaleyi oh baby mi oni gbebe
wah oh baby shomómi tharbs2 lópèmi
oh baby shomómi tharbs2 lópèmi
wah life na turn by turn wetin i see i know fit talk
life na turn by turn wetin i see i know fit talk
ahh ah
oh my brother hustle wella make things better
owo yapa ninu wallet mi ooo
owo yapa ninu wallet mi ooo
owo yapa call me hybless omo lot omo lot oh yeah eh ehh
abayomi on the mix
emi shini tharbs2 na eh eh eh eh yi ahh
wola
Random Lyrics
- kid2close2u - feelings iii lyrics
- z - city groove lyrics
- luther fisher - element (versus remix) lyrics
- 井口裕香 (yuka iguchi) - turning point lyrics
- rosse (us) - what's the worst thing that could happen lyrics
- stormthedelta - demon town lyrics
- zach bryan - country roads (live) lyrics
- joonie (ichillin') - k-pop role model cover (my bag) lyrics
- kannon - mi primer amor lyrics
- siwel - halos in hell lyrics