tillaman - mawobe lyrics
[intro]
the real omo oba again o
[hook]
oya mawobe
dem dey yarn wetin dem no know, baby
mawobe
awon la’n lenu kan so o’un to wu won
mawobe
’cause you fine pass dem dey jealous you so
mawobe
mawo oh
[chorus]
pretty baby, there is something about your eyes
it’s the way that you look or the way you smile
i no fit help myself and, girl, i no go lie ai
na you kind of girl i want to make my mrs. right
oya majo, majo
konko below, my baby say
majo, majo
isale omo dun
oya majo, majo
konko below, my baby say
majo, majo
isale omo dun
[verse 1]
see as you see me so
i am romantic
but she dey call me o
mr. bombastic
so whine am
whine am
whine o, mama eh
whine am
whine am
whine o, mama eh
[pre+hook]
n0body, only you
wey go make me feel this way
n0body, only you
wey go make me feel this way
[hook]
oya mawobe
dem dey yarn wetin dem no know, baby
mawobe
awon la’n lenu kan so o’un to wu won
mawobe
’cause you fine pass dem dey jealous you so
mawobe
mawo oh
[chorus]
pretty baby, there is something about your eyes
it’s the way that you look or the way you smile
i no fit help myself and, girl, i no go lie ai
na you kind of girl i want to make my mrs. right
oya majo, majo
konko below, my baby say
majo, majo
isale omo dun
oya majo, majo
konko below, my baby say
majo, majo
isale omo dun
[verse 2]
yepa!
my baby, she fine o (she fine o)
my baby, she hot o (she hot o)
oni tibi bami lalejo n’oti seyi si
koni jeyan, koni jeresi afomi sororo o
[pre+hook]
n0body, only you
wey go make me feel this way
n0body, only you
wey go make me feel this way
[chorus]
pretty baby, there is something about your eyes
it’s the way that you look or the way you smile
i no fit help myself and, girl, i no go lie ai
na you kind of girl i want to make my mrs. right
oya majo, majo
konko below, my baby say
majo, majo
isale omo dun
oya majo, majo
konko below, my baby say
majo, majo
isale omo dun
[hook]
oya mawobe (baby)
dem dey yarn wetin dem no know, baby
mawobe
awon la’n lenu kan so o’un to wu won
mawobe
’cause you fine pass dem dey jealous you so
mawobe
mawo oh
[outro]
suka sounds
Random Lyrics
- dylan kai - bae!!!! lyrics
- tora meishi - life thing lyrics
- corcega - red band trailers lyrics
- 13rox7n blxckyxxk the v - göz yumdunuz lyrics
- grilocks - lá de baixo lyrics
- bagger$_a & vanilla - иуда (the judas) lyrics
- sneaky maliqy ft lil nunes - that money be calling lyrics
- landfill (industrial metal) - digging yourself to death lyrics
- opal in sky - beautiful beasts lyrics
- shady moon - hex (cover) lyrics