timaya - don dada lyrics
chuleee
uh yeah
uh yeah
uh yeah
uh yeah
uh yeah
don dada (uhh yeah)
don dada (uhh yeah)
na we be don dada
(uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)
yeah don dada (uhh yeah)
we be don dada (uhh yeah)
na we be don dada
(uhh yeah uhh yeah uhh yeah uhh yeah)
telli mi, telli me, telli me how you feel eh
the people you dey help say na dem go f+ck you up eeh
make una telli me, telli me, telli mе how you feel eh eh ai (leggo)
thе people you show love to na dem go f+ck you up eh
today broke is a f+ck up (ehn)
i get guys weh i bring up
i pick dem from the bus stop
now if i call them no dey pick up (for the gbedu weh we dey)
all these guys weh dey insult (continue)
so nice and i won’t stop
my level can never drop
i’m their role model, i’m their big boss (for the gbedu weh we dey)
oooh oo, all the money weh i get i wanna hold it
i don’t wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
yeah! the best investment is on yourself oo
i don’t wanna hear say n0body come pick my call no more
what’s my name? leggo (don dada) chulo eh
say again don dada
what’s my name? call me don dada
chulo don dada
chulo i be their don dada
what’s my name? don dada
say again (don dada) right
what’s my name? (leggo)
call me (don dada)
say my name (don dada)
leggo
every day everyday everyday i just dey go
no time no time
dem dey hate, dem dey hate
dem dey see say me i get so much loving
i don’t understand how you help a brother
and he turn him back on you
every day still i die they can never see me fall, that one na lie
oohh oo, all the money in the world i wanna hold it (stoopid)
i don’t wanna go to the club one night and blow it (hear me now)
yeah! the best investment is on yourself ooh (don’t believe people man)
i don’t wanna hear say n0body come pick my call no more
what’s my name? leggo (don dada) papi
say again right ouh (don dada) papi
what’s my name? (don dada) consur
(don dada) right, i be their (don dada)
what’s my name? chulo eh (don dada)
say again (don dada) right
what’s my name? (leggo)
call me (don dada)
say my name (don dada)
leggo
i love me stoopid stoopid papi papi great chulo
right
Random Lyrics
- the fall - distilled mug art lyrics
- reedout - бизнессхемы [businessschemes] lyrics
- keno chanel - feel lyrics
- death by stereo - too drunk to fuck lyrics
- lykke li - youth knows no pain (the lost sessions full version) lyrics
- lac1zzle - up now lyrics
- jennifer morafka - trapped lyrics
- iamdoechii - doechii 101 lyrics
- ttvkell - heated lyrics
- mmreew, phlorent - kill lyrics