azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

timaya – if to say lyrics

Loading...

everybody just hear am eh eh
blaze it up, stand up
everybody now, everybody now, everybody now
timaya is a very bad, sharp n+gga
well im a very, bad sharp n+gga
chai
well i say if to say i be wrestler
i for become a champion
if to say i be boxer chai
i for become mike tyson eh
what of if to say i be actor my brother
i for be john njama eh
eh right now i be musician
that’s why dem call me timaya
everybody say
timaya wey dey strike like a thunder
wey everybody don begin to dey wonder
make una wait i go take una go higher
mama and papa dem begin to dey wonder
dem say i dey cause wahala
make una wait, una never see me tire
if to say, if to say
if to, if to, if to say
if to say i be woman eh eh
i for become my mama eh
if to say i be governor chai
i for become dona duke eh
what of if to say i be president my brother
i for become mandela
right now i be musician
everybody call me timaya eh
if to say i footballer
i for become okocha he
if to say i be pastor chai
i for become ++++
what of if to say im a freedom fighter
for ++ dokuwo eh
oh right now im a musician
that’s why they call me timaya
everybody say im good at what i do my brother
any competition i swear is a failure
n0body wey go fit be like me eh
i no go fit be like you eh
if too say im a militant eh
i for become ++++
eh right now im a musician
everybody call me timaya eh
if too say i be dj
i for become jimmy jatt eh
if to say i be producer
i for become k solo eh
what of if to say i comedian
i for become i go die eh
oh that’s why ++ i come
everybody call me timaya eh
if to say i be nlc president
i for be adams osh0m+le eh
if to say i be thief eh
i for become money eh eh
what of is to say i get airline
i for become aero contractors
oh right now, right now
everybody screaming timaya oh
if to say i get bank eh
i for get oceanic bank eh
if to say i be very bad sharp guy
i for become odembe eh
what of if to say im a hypotec n+gga
i for become 2face idibia
oh right now im a musician
that’s why them call me timaya
if to say i be marketer chai
i for become ++ ventures eh
if to say i be banker
i for become my papa eh
what of if to say i be country my brother
i for become nigeria eh
oh nigeria na my country my brother
bayelsa na my state eh
if to say i be state eh
i for be like my bayelsa eh
if to say i be vice president
i for be goodluck jonathan eh
what of if to say i be presenter
i for become andre blaze oh
oh but for radio my brother man i say
++++ you are too much eh chai
if to say i be speaker chai
i for be tonye +++ eh
if to say i get too much mouth
i for be kenny and d1 eh
me i like it the way +++
thats why me i love obama
eh eh eh eh
that why dem call em timaya
if to say i humble he
i for be +++ eh
me i for like to be like +++
+++++
i dey admire some people for this life
papa fela na number one eh
just because i be musician
everybody call me timaya
if to say, jude osey
if to if to if to say eh (3x)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...