azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

timaya - mase lyrics

Loading...

chulo way!
leggo!
badman!

e nor dey bother me
e nor dey bother me
e nor fit bother me
e not fit bother me
say your talk nor dey bother me
cho cho cho
nor dey bother me
too much cho cho cho
nor fit bother me
nor fit bother
e nor dey bother me

anything i wan do, mase, mase
mase, mase, mase, mase, mase
olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
anything i wan do mase, mase, mase, mase
olorun mase oo, mase, mase, mase, mase

sometimes dem dey talk omo, bull sh+t
tag me for tweet
i smile with a crocodile t++th
it’s funny like nasboi skit
i got guys wey dey watch my six
get girl wey dey give me peace
dem get friends , me i get family
family wey fit do anything
dem dey drag me like dave chappelle
i nor dey hear, i don shayo casamigos
steady on my p dem dey sensima
everybody dey turkey nla
e nor dey bother me
e nor dey bother me
e nor fit bother me
e not fit bother me
say your talk nor dey bother me
cho cho cho
nor dey bother me
too much cho cho cho
nor fit bother me, nor fit bother
e nor dey bother me

anything i wan do, mase, mase
mase, mase, mase, mase, mase
olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
anything i wan do mase, mase, mase, mase
olorun mase oo, mase, mase, mase, mase

big 44, man a billi billi
you know say chulo bother n0body
but dem go wan show their stupidity
it’s a five star life am living
and i ain’t gat time for their bullsh+t
omo, omo, omo, omo, omo omo, omo
me i wan flex my soul, omo
i don lose control, omo
make i wan go
dem dey drag me like dave chappelle
i nor dey hear, i don shayo casamigos
steady on my p dem dey sensima
everybody dey turkey nla
anything i wan do, mase, mase
mase, mase, mase, mase, mase
olorun mase oo, mase, mase, mase, mase
anything i wan do mase, mase, mase, mase
olorun mase oo, mase, mase, mase, mase



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...