tml vibez - caro lyrics
intro
en en en
enter!
enter!
tml vibe boy
verse 1
dagbana biti bella
moti shamayan do me better
obe todun ni mofe la
nigboro i be story teller
pawon boy parapara
alao so easy akala
shawty use kayamata
for your matter i go show them my pattern
chorus
caro, caro na you me shadow
when i shado sebi mo sey h+llo
n+gga f+gbo
fi energy pawo
hawk your hustle bi tapioca o
tell the saro no more sorrow
i dey hustle man no dey gawu
timi dawo wonma sawo
lati gbawo we no go far o
verse 2
bisimilai mo fi bere
wait for my og’s, pe molowo…
awusubulai mofi bere
make i no see things wey pass my age yeah
money i no see make me no lie
even for the lifestyle me i fortified
working billionaire before me i 35
my shoe no fit size you even if you try
omo, i no fit lie, gangster on a side i dey bomb many site
i dey shoot on site
omo leftside
take it outside
seri seri sign
omo i be super shine
chorus
caro, caro na you me shadow
when i shado sebi mo sey h+llo
n+gga f+gbo
fi energy pawo
hawk your hustle bi tapioca o
tell the saro no more sorrow
i dey hustle man no dey gawu
timi dawo wonma sawo
lati gbawo we no go far o
outro
ah ah caro caro
fi energy pawo o
oh ah ah ah
Random Lyrics
- langkamer - hatchet lyrics
- welt - forget lyrics
- protocol::discord - marionette lyrics
- jason schmidt - close by lyrics
- na drua - ranadi ni utoqu (feat. fiji) lyrics
- 朝比奈マリア (maria asahina) - 金色のなぎさ (kin-iro no nagisa) lyrics
- benab - coucou lyrics
- zzitex - дом плачущих (house of weeping (angels)) lyrics
- electric city cowboys - superstar lyrics
- raven (band) - can't take away the fire lyrics