
tobby drillz - robo lyrics
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
back when i be pickin’ i remember
when the people colder than december
but e no still concern me
cos the people dey try me e
but baba god na my defender
now dem follow bumper to fender
but i know say na whining
i blind my eyes to their timing
mix up the hate like na blender
where the girls soft and tender money
dey money dey now
i call the gyal make dem join e
where the men dem wey wan enter
girl dem report to the center
say money dey money dey
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
say they want to feel my
Random Lyrics
- manuel ascanio - dos amores lyrics
- the murder capital - don't cling to life (bbc live version) lyrics
- $irjoint - oh my god(prod by jollyrancher!) lyrics
- meat puppets - el paso city lyrics
- hodnatti - talk loud lyrics
- sheila walsh - yes he lives lyrics
- einsigartig - pinsel lyrics
- miro shot - no more no less lyrics
- 胡66 - 后来遇见他 lyrics
- jpdreamthug - goth boi❦✿ lyrics