azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

toby chaser – omofela lyrics

Loading...

intro
chase …….
yeah yeah yeah yeah
e eeh

oparichma chipako
omofela figbo laro se kpako
toby chaser omo yen kogba dun ooh

e eeh yeah

(verse 1)

your gyal friend and her best friend
demma come around
demma come flex
and my real friend
with dem big benz
demma like to yansh

shae you know mi valid
mo validate
shae you know mi stand fit
and mi dae up to date
shae you know mi carry
and mi goons fi di place
shata shata pon your face

chorus
oparichma chipako
omofela figbo laro se kpako
toby chaser omo yen kogba dun ooh
all of ma n#ggas dem won gba dun ooh
eeh
oparichma chipako
omofela figbo laro se kpako
toby chaser omo yen kogba dun ooh
awon eruku ni mo bato ooh

yeeeh

(verse 2)

i’ll be on the low low
sipping up mi coco
when i be in club
i’ll be shaking up ororo
let me tell you things you don’t know
(toby chaser)
mi respect every ganja man highly
anywhere wae mi enter mia tell dem twalee
smoke high grade now up inna mi lung
that’s why toby chaser o’ma burst di song

(chorus)
oparichma chipako
omofela figbo laro se kpako
toby chaser omo yen kogba dun ooh
all of ma n#ggas dem won gba dun ooh
(eeh)
oparichma chipako
omofela figbo laro se kpako
toby chaser omo yen kogba dun ooh
all of ma n#ggas dem won gba dun ooh
(yeah)

(verse 3)

as a young man
witta lion heart
twelve shot fi dem bombomclaat
mi no fear n0body
mi no send n0body

omofela bad
tell me what you heard
i’ll be with ma n#gga
and we dae right here
and we no fear n0body
we no send n0body

as a young man
witta lion heart
twelve shot fi dem bombomclaat
mi no fear n0body
mi no send n0body

omofela bad
tell me what you heard
i’ll be with ma n#gga
and we dae right here
and we no fear n0body
we no send n0body

shae you know mi valid (mo valida dé dé dé)
mo validate
mo wole mo wole mo korede
mo so fun won pe dem no fit to relate
with my own kind of pattern and my own kind of style
it’s a freestyle
burst up the beat anytime mi jump high
n#gg## demma know
toby chaser bad
school of hardknuck and mi burstin###########

skribidibi dan dan dan danty
omofela
dan dan dan danty eh
omofela
dan dan dan danty eh
omofela
dan dan dan danty yeah
skribidibi dan dan dan danty
emi ni omofela
dan dan dan danty
awon temi omofela
dan dan dan danty
awon temi omofela

yeah yeah

internationally rhythmically inna ma city issa lit bonfire



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...