azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

toni – the don lyrics

Loading...

[intro]
ey ey
oh god
don baba baba

we on the low everyday
we on the low everyday
my guy we on the low everyday
we on the low everyday
ahh

[chorus]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don

ahhh

dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don

eyyy

[bridge]
u see na me be the don
na me be the boss
my guy u can ask oj (oj)

u see na me be the don
na me be the boss
my guys dem ah say ok

ahh

[verse 1]
make dey talk
make dey talk
make dey talk

but see we the boys all because we dey work
u see we the boys all because we no stop
u see we the boys make we go for the top

eyy

very soon we go flenjo
now the girls wanna stand at attention
now i see em dey all in my mentions
don t, ask around cause

[chorus]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don

ahhh

dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don

eyyy

[bridge]
u see na me be the don
na me be the boss
my guy u can ask oj (oj)

u see na me be the don
na me be the boss
my guys dem ah say ok

ahh

[verse 2]
plenty jams wey i get for the safe
and plenty of deaths if i open the case
cause all of these n-gg-s dey think that they’re safe
so one day your boy might just show u your place

ok

k!ll em k!ll em like a criminal
got these haters running u might think that it’s a physical
u won’t hear me coming cause i’m looking so subliminal
and gidi be my city cause i gotta keep it cultural

[chorus]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don

ahhh

dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don

eyyy

[chorus again]
dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don

eyy

and dey know sey na me be the don
u see our talk no be long
from express to bourdillon
dey know na me be the don

eyy eyy ahh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...