trailblazer boss - rale lyrics
multi
talented
no look uche face
kala hustle way
padi mi o ti shi she
no free jab
hustle must to pay
make i jaye
na the only option
jawon laya
oya give them tension
no body wey be your brother
everybody get their own for body
my brother
they can never wish you to get better
they only wish you dead
because you are healthier
financially, swagaliciously
me know my way, always steady pray
no delay
woni ko sunle
woni ko rale
ko kole oh
woni ko shaye
woni ko wole ahhn
everybody get em hustle
no touch my hustle
mind your hustle
me dey mind my hustle
no let your hustle touch my hustle
woni ko sunle
woni ko rale
ko kole oh
woni ko shaye
woni ko wole ahhn
everybody get em hustle
no touch my hustle
mind your hustle
me dey mind my hustle
no let your hustle touch my hustle
lori lori standing
me i understand
everything they been planning
but god′s plan e be valid
therefore they are invalid
god did bi ti khaled
eledami ti jami
they wan betray me
i no kuku dey see them
i just dey my lane they feed them
(i just dey my lane they feed them)
with consistent success
gbe won de be
mo ti gbe won de be
shebi won ni ko ni ri be
elenu sua sua o ti je be,
awon ko le de be
omo de be ko ja be
oh na na na
woni ko sunle,
woni ko rale
ko kole oh
woni ko shaye
woni ko wole ahhn
everybody get em hustle
no touch my hustle
mind your hustle
me dey mind my hustle
no let your hustle touch my hustle
woni ko sunle,
woni ko rale
ko kole oh
woni ko shaye
woni ko wole ahhn
everybody get em hustle
no touch my hustle
mind your hustle
me dey mind my hustle
no let your hustle touch my hustle
woni ko sunle
woni ko rale
ko kole oh
woni ko shaye
woni ko wole ahhn
(iwon gon go lo mo no)
(lo mo oh)
everybody get em hustle
no touch my hustle
mind your hustle
me dey mind my hustle
no let your hustle touch my hustle
woni ko sunle
Random Lyrics
- casey veggies - no debate lyrics
- fard - terrorbars x-mas edition (acapella) lyrics
- lak3side - mr steal your girl lyrics
- shawn lee - kill somebody (single version) lyrics
- big m - santa fanta lyrics
- black valor - breaking down sanity lyrics
- megadeth - holy wars... the punishment due - demo lyrics
- wookie - 5 miejsc lyrics
- sewgash - molotovs lyrics
- butcher brown - tripe trey - outro / how much a dollar cost lyrics