trubld mind - 365 days lyrics
Loading...
verse 1:
365 days i’m sober
i no even bother dey hide am
the pics wey u see
video you see
everything na throwback
this thing b like ojoro
borrow pose dey make me dey go show
d way i dey sing
d way i dey dance
my faith go choke u
two billion dollar
e no small
pull up in that convoy
u no small
doing on doing
d way u do it
my god say u no small
chorus:
u put me back on tracker
i only call u my father
u gat my back here forever
everything they say say i no bother x2
verse 2:
up in the morning
as i put on my shoes
and hit d road choke
blessings upon blessings
everybody saying
dem no know me again o
it’s a diffеrent story now
i don dey count my blessings now
i no likе worry myself again
for somethings wey dey put my mind down
chorus
Random Lyrics
- prequtie - тек кен трэп (ntr ken trap) lyrics
- seshbaby - не до сна (not up to sleep) lyrics
- zomb (sc) - таблеки lyrics
- çantamarta & tony grox - el sur lyrics
- kid wcked & deadpantv - modern renaissance lyrics
- kamuran akkor - ağla kalbim lyrics
- lamin - dr phil freestyle lyrics
- pardonbenji - star lyrics
- wanderley andrade - desdobro lyrics
- amphibious assault - synergy lyrics