uche b - ghetto vigilante lyrics
bam bam
arhn
deedadeey
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
i pray the gees all prosper
if ebi cedi then i’m on that
tell me wetin wey i no fi do
catapult for the vultures
we be on a mission everyday
nah cry small time e go change like this oh yh
running through the city like usain
if you no grind for your last name dem go p+ss on am
a better life a dey search for
so many people try me no respond
my hands tied sef i press on
tell every young k!lly you for get yours
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
Random Lyrics
- luci4 - kurxxed emeraldz (alternate version) lyrics
- pist idiots - she yells jack lyrics
- r.e.d worth it - quick sand lyrics
- pania & keziah feterika - icyy pt.2 lyrics
- steve beezy & lou fre$h - jeu d'enfant lyrics
- gemini syndrome - broken reflection lyrics
- vanusa - retrato na parede lyrics
- clay j gladstone - high school drama (violence) lyrics
- pk (est) - no returns without the receipt lyrics
- lower 13 - last of our kind lyrics