azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

uptownbwoy – nigeria lyrics

Loading...

use jcole sacrifices effect
boggie rainy day effect
mmh ye
arise o’ compatriot mi gun to nigeria
no matter news wey deh happen pon mi area
a nuffa things wey deh worry pass malaria
all over naija, to jamaica and america

all government talking; is not bout our money
the people in the states dem bout our
money
my people dem be crying
my people dem be dying
but people dem bе sitting and be sharing our money ye
ovеr ma place mi deh pray for my dawg
di bwoy dem wey deh vex wey dey pop tramadol
the things wey dey happen fi my place nuh be small
the bloodshed we seeing nuh fit go overboard
ye
[hook] so mi just gat to say ay
father hear ghetto voice as we pray ay
na the only place we’ve gat to stay ay
jah lead us and bless us today
put da news pon replay ay
nuff bad things wey happen real ay
many workers wey dem never pay ay
father blessings and blessings pray, ye
ye
arise o’ compatriot mi gun pledge to nigeria
nuh other place to run to pon africa
nuh other home we get down inna libya
let’s make our place cause we dey suh original

real badderman mi dey feed dem wid ma lyrical
this kinda gbedu weh dey touch fi ya spiritual
inna mi place all my guys dem be criminal
jah bless us now before tings go get critical
o yah my people dem be k!lling dem be locking
put da cuffs pon a man weh do nothing just a hustle
this people dem be shooting, we crying cause we know say we no fit to carry water pon a basket still dey running ye

n0body cares, even prepared we no fit dare
you never ruled yet you got a candidate?
for preachermen everyday is a holiday
so this song to my people mi gun dedicate

arise o’ compatriot suh mi giving dem my signal
came from the gutter now we running all the city now
cause for my place you no fit sleep you fit chill around
turn up da base mek i chill mek i feel alright

corruption, distortion, extortion
turn around, look around but still you on the run
politicians go dey chop and we people go dey run
we nuh fi talkbout nothing next you facing on a gun
ye
so we don feel this kind thing so te
we pleading so someone else can feel the pain
ma breeda no worry dem, and no follow dem yo
ya no follow dem yo

arise o’ compatriot mi gun pledge to nigeria
no matter wetin ah go see for da media
mi nuh worry bout nothing pon mi area
my people strong we kip ballin like a mafia
yo what a gwaan mi deh feed dem with my lyrical
this kind a gbedu weh dey touch you fi ya spiritual
no going down mi don blow mi international
ghetto pikin e don turn to a bigger man
suh we struggling
we nuh love this place yet we living in
for the three square a day we keep hustling
all a dem weh claim seh dem be leveling, but dem no leveling
now we prevailing
we steal all yah shows when we balling
no time fi no case and no troubling
let all man live as one and no wrestling ya no wrestling..



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...