vas yotay - nobody else lyrics
[produced by vas]
[verse 1]
if my loving
was a bullet proof vest oh
shey e go block
all the shots
wey dem other boys
dey shoot at you
if my loving
was a ship
shey you go
ride on board
but you no go
put me for cruise ybab
[chorus]
cause i don’t want
(n0body) x3 else
but you my love
omo i go show you love
and i don’t want
(n0body) x3 girl
but you my love
no say i go give you love
i would give you love
[post chorus]
ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn
ahn ahn
[verse 2]
show me that you love me
cause to me words don’t count oh
no be wetin person talk
nah the things dem do oh
alot of people told me things
but disappointed me
don’t sell me hopes and dreams
be rеal and you’d see
anything you ask
i go do am
anything you want
i fit run am
all you suppose do
is just show me
l.o.v.e
[chorus]
cause i don’t want
(n0body) x3 еlse
but you my love
omo i go show you love
and i don’t want
(n0body) x3 boy
but you my love
no say i go give you love
i would give you love
[post chorus]
ahn ahn ahn ahn
ahn ahn ahn
ahn ahn ahn ahn
ahn ahn
[outro]
ouuuuuuu yeah
i don’t want n0body+e
n0body+e+e
n0body but you my love
n0body but you my darling
n0body but you my love
n0body but you my darling
Random Lyrics
- tha god fahim - sun & the moon lyrics
- richard haru kishimoto-brooker - like a tidal wave, out to sea lyrics
- 長谷川白紙 (hakushi hasegawa) - はみ出す指 (hamidasu yubi) lyrics
- mista l - still lyrics
- tosma - simmie lyrics
- meysam ebrahimi - jamoon avaz lyrics
- chernobyl society - nabo no rabo lyrics
- zakhar records - gange soorati lyrics
- roozbeh bemani - kherghe lyrics
- dex channels - do what u do lyrics