azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

vibez inc – instagram lyrics

Loading...

[verse 1: muyeez]
shawty you make me emotional
bursting my medulla
i been chatting on instagram
i.g tell me say you no know that
i follow you, but you no follow back
shawty say “you are turnover”
if ou spin on me, i go turnover
tell me say her name na omotola
she tell me say she like it in a boulevard
me i tell her, shawty shey you know the vibe
i go tell you things wey you no never ah
only jah blessings dey on this kid

[chorus: seyi vibez, muyeez, seyi vibez & muyeez]
for this street i no fit do dodoyo
show it now if you love someone
i no fit tell you many things wey you know ọmọ
wire aza mi make we dey nor nor
ọmọ me i dey like dis, i dey dey jogor
moti jogor toba fema gbemi trabaye
shole gbemidebe
ọmọ iya mi shole gbemidebe (oluwaloseyi)

[verse 2: seyi vibez]
money make me emotional
bursting my medulla
chatting on instagram
i.g na you say we go see later
i called you but you no call me back, mama
i remember my class teacher
but right now alhamdulillah
hands in the air, lets party na
bottles for the girls, wey sabi na
the loser pay
if you no get, them no go stay
when you go out, ko ranti ile
see my vibe call it trabaye
epariwo ogo aye (ogo)
[chorus: seyi vibez, muyeez, seyi vibez & muyeez]
only jah blessings dey on this kid
for this street i no fit do dodoyo
show it now if you love someone
i no fit tell you many things wey you know ọmọ
wire aza mi make we dey nor nor
ọmọ me i dey like dis, i dey dey jogor
moti jogor toba fema gbemi trabaye
shole gbemidebe
ọmọ iya mi shole gbemidebe



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...