vicarman - action lyrics
solo1:
if you know you badder than bad, give me the action o…
because all this game you dey play e dey cause attraction o… yea
if soldier stand attention, e bad pass police in action
because you go dey feel the vibration
this one na by force o…. ye
dem dey feel am like a sempe
dem dey feel the rhythm for dem belle
anybody wey text oboy na ghen ghen
oya make you nak the agogo… yea hmm
chorus:
why you dey jealous my jollof
why you nor go fry your kpoff+kpoff
every day you go dey bluff
oya gi me the action o (x2)
…………. interlude…………..
solo 2:
you nor know my policy
i go show you many things wey you never see
bad boy thing i go cause controversy
i am badder than you know… ie
so make you nor dey look me
nor dey look me dey think say you know me
coded things but i hope say you noticed
i am stronger than you know… ie
so make you bring the action
wetin eyes never see pon the ghetto
you came first e nor mean say i late o
you go know say put nor be plate o… ie
dem dey feel am like a sempe
dem dey feel the rhythm for dem belle
anybody wey text oboy na ghen ghen
oya make you nak the agogo… yea hm
chorus:
why you dey jealous my jollof
why you nor go fry your kpoff+kpoff
every day you go dey bluff
oya gi me the action o (x2)
…………. interlude…………..
solo 3:
if you know you badder than bad, give me the action o…
because all this game you dey play e dey cause attraction o… yea
if soldier stand attention, e bad pass police in action
because you go dey feel the vibration
this one na by force o… yea hmm
[chorus]
[end]
Random Lyrics
- $windlaaa - lonely lyrics
- farbla - 00:001 lyrics
- la serg - before (prod. jxmmi) lyrics
- melvins - let me roll it lyrics
- tsholofelo 051 - down lyrics
- yameii online - lucid lyrics
- vic rippa - momma told me lyrics
- juan ingaramo - 110 lyrics
- original cast of gutenberg! the musical - tomorrow is tonight lyrics
- ayhan - den anden side (feat. chatree) lyrics