azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

victony - kolo (kolomental ii) lyrics

Loading...

[intro]
ayy+ayy+hun
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?

[chorus]
kolo, kolo, kolo
who open my kolo?
na where i hide my kolo
na there i keep my kolomental
kolo, kolo, kolo, kolo
abi you dey on colos?
wey you open my kolo?
for where i keep my kolomental

[post+chorus]
eh+yeah+yeah+eh
for where i keep my kolo
na who open my kolo?
na there i keep my kolomental
yeah+yeah+eh
for where i keep my kolo
na who open my kolo?
na there i keep my kolomental
[verse]
ring, ring
see wahala dey call like, “ring, ring”
jobless people dey find wetin do
ogbeni, get the f+ck out my linkedin
which agbero, which conductor?
wey go make me to press my pim+pim?
normally me i no dey quick vex till you poto+poto my business (ayy, ayy, ayy ah)
ring, ring
see wahala dey call like, “ring, ring”
jobless people dey find wetin do
ogbeni, get the f+ck out my linkedin
which agbero, which conductor?
wey go make me to press my pim+pim?
normally me i no dey quick vex till you poto+poto my business
oh, yeah oh

[chorus]
kolo, kolo, kolo
who open my kolo?
na where i hide my kolo
na there i keep my kolomental
kolo, kolo, kolo, kolo
abi you dey on colos?
wey you open my kolo?
for where i keep my kolomental
[outro]
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?

Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...