
victony - soweto remix lyrics
[verse 1][victony]
call all your brokoto
no go dey slogodo oh
body dey draw me like ogbono oh
body dey rise my tonono oh
i say call all your brokoto no go dey slogodo oh
girlie dey burst my bololo oh
girl make i salute your commodore oh
[chorus]
girl if you balanciego
i give you paper
oh no go do me diego, my maradona
girl if i lap your soweto, na maphorisa
girlie your back e be tornado
and i go follow your craze go
craze go
[verse 2][victony]
tunde don dey craze oh
ehhh for your waist oh
and i go pay for your lace oh
i go dey for your ways oh
tunde don dey craze oh
ehhh for your waist oh
and i go pay for your lace oh
i go dey for your ways oh
[verse 3][omah lay]
whine your waist tomiwa
igbodare chidera
aboki babe mutumina
if she get yansh, i go carry am
let me check your arеa, wetin dey your cylinder?
20kg еach one, when i fill the gas i go carry am
but something must to k!ll a man, a man must die
people wey k!ll jesus christ, common soldiers
your aba, onitsha and iweka, i wan go there
’cause whenever i look in your eyes, nothing i see inside than your yansh
my village people hating, hating your waist, they can’t tolerate it
my girlie no dey dey sit, dey seat for wetin
your type no plenty
[chorus]
girl if you balanciego
i give you paper
oh no go do me diego, my maradona
girl if i lap your soweto, na maphorisa
girlie your back e be tornado
and i go follow your craze go
craze go
Random Lyrics
- ad infinitum (che) - the underworld lyrics
- umsy - 5 измерение (5 measurement) lyrics
- yuki (jpn) - ren'ai moyou lyrics
- scvngrr - if you knew i loved you lyrics
- chaser - let it die lyrics
- prof3ur - pool ziad lyrics
- spaceageweezy - office hours lyrics
- zaine griff - 83rd and 4th lyrics
- klwn cat & unruly - obsidian lyrics
- anita will & phresh kidd ice ft. blunted & cool jizzum - hip homage lyrics