victor ad - left pocket lyrics
it’s tspize beat
it victor ad na na na yeah
aih
spiritual
them still they ask of me o
them claim them no know me
them want to hear story
they claim na dem holy
i give them action film
and now they run from coast to coast
make them find the post
abra oluwa we no dey boast aa
all i need is love from you my fans
if them like them say we razz
shey na god na em bring us out
their opinions no dey count
leave them make them write all sort of things and talk
say we no go make am brother
say i focus on making it
as i go down on my knees and pray
lord that billions i dey pray for
make e dеy for my left pocket e
i say that monеy for the rolls royce
make e dey for my breast pocket e
lord that billions i dey pray for
make e dey for my left pocket e
i say that money for the rolls royce
make e dey for my breast pocket ee
they no know how the story start
and if they want it i take them to the start ee
back and forth they press restart
say i no go give them chance
make them go restart aim
them make we set to left to come this far
one hit wonder wey don come this far
one song 25 new countries
if them claim them go school
make dem do the counting
all i need is love from you my fans
if them like them say we razz
shey na god na em bring us out
their opinions no dey count
leave them make them write all sort of things
and talk say we no go make am brother
say i focus on making it
as i go down on my knees and pray
lord that billions i dey pray for
make e dey for my left pocket e
i say that money for the rolls royce
make e dey for my breast pocket e
lord that billions i dey pray for
make e dey for my left pocket e
i say that money for the rolls royce
make e dey for my breast pocket ee
said who god has bless no man can curse
e no go bad if we look good of course
keep your circle small no let them cross
cause na you them go play if the journey pause
say oh no oh no
you can’t afford to go broke
see them want us make we go slow
but na private jet we go take go
lord that billions i dey pray for
make e dey for my left pocket e
i say that money for the rolls royce
make e dey for my breast pocket e
lord that billions i dey pray for
make e dey for my left pocket e
i say that money for the rolls royce
make e dey for my breast pocket ee
mixing xeeno foster
Random Lyrics
- lil lotus - butterfly k lyrics
- norip-e, the philosopher - life is so hard lyrics
- desierto drive - todo me lleva a ti lyrics
- kayliox, rachel woznow - homesick lyrics
- eliza gilkyson - in my dreams lyrics
- hot chip - worlds within worlds lyrics
- getrichzay - run off* lyrics
- octobre rouge - nos valeurs lyrics
- black suit youth - the world is almost over lyrics
- the surfing magazines - bonsai tree lyrics