azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

viktune - situation lyrics

Loading...

nwanne shifu lu beat ye!
awele wele eh, awele wele eh, awele wele eh
awele wele eh, awele wele eh, yeah yeah yeah hah yeah yeah yeah

sit make i tell you where i start from
if you no know make you go ask of
shey na me dem been abandon
but right now i dun be champion
some couple n+gga been no like us
but right now na dem dey hype us
but omo no be say we righteous
but baba god just dey rise us
so in every situation i dey chop up oh
cause when i drop dem dey turn up oh
and that’s why i dey thank god oh
so in every situation i dey chop up oh
cause when i drop dem dey turn up oh
and that’s why i dey thank god oh ah ah
so me say who their father? who be their mother?
who be their brother? who be their sister?
na who give dem liver wey wan make dem fall my hand?
so me say who their father? who be their mother?
who be their brother? who be their sister?
na who give dem liver wey wan make dem fall my hand?

shey you know how i wakka oh before i get my car oh?
make you no come dey para oh oh, auntie shake your backa oh
i no go do you saka oh, girl tonight we go kwanta oh
but make you no do me yanga oh oh, oh my ifunanya oh
n0body fitto curse who god dun bless
that’s why all day me i live my life me no get no stress
me i dey work for my own all day me i no fit vex
so no matter how you hit me, break me, omo me i no fit tear
the devil no go see my face, their leg no go reach my place
another person no go steal my cake, another person no go steal my cake
cause the devil no go see my face, their leg no go reach my place
another person no go steal my cake, another person no go steal my cake

shey you know how i wakka oh before i get my car oh?
make you no come dey para oh oh, auntie shake your backa oh
i no go do you saka oh, girl tonight we go kwanta oh
but make you no do me yanga oh oh, oh my ifunanya oh
shey you know how i wakka oh before i get my car oh?
make you no come dey para oh oh, auntie shake your backa oh
i no go do you saka oh, girl tonight we go kwanta oh
but make you no do me yanga oh oh, oh my ifunanya oh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...