vmerch - asiko lyrics
asiko
i’m on course
asiwaju wey dey pop
never going down straight to the top
omo boy bad you no need to talk
so many laugh me e no disturb me
now i’m balling now dem hating
day one music was my calling
ohh calling yeah
chorus
asiko miti de
you no dey i no dey use my money play eh
asiko miti de
boy otilor mom fara way eh
asiko miti de
you no dey i no dey use my money play eh
asiko miti de
boy otilor mom fara way eh
verse 2
everyday i’m on the road
when i’m broke i’m all alone
so many snakes wey dey call me bro
ifi no be money no go call my phone
counting my blessings 123
when i’m on thе beat it’s a felony
bringing the hеat they can’t handle me
omo i dey run on heavens speed eh eh
omo na one life i get
so i go live am to the fullest
chasing my dreams no regrets
omo i dey finesse
chorus
asiko miti de
you no dey i no dey use my money play eh
asiko miti de
boy otilor mom fara way eh
asiko miti de
you no dey i no dey use my money play eh
asiko miti de
boy otilor mom fara way eh
Random Lyrics
- skayy - jealousy lyrics
- famethemovie - gums lyrics
- bath philharmonia young carers' choir - love is enough (feat. ed davey) lyrics
- lu city - rete lyrics
- dr. bene - la vida fuera de agartha lyrics
- edevaldo - alguma coisa lyrics
- sin3bm - pyskopatflow lyrics
- marble berry seeds - lone tree in hell(2017) lyrics
- 中島健人 (kento nakajima) - jealous lyrics
- lzaccio - bombastik lyrics