vmerch - star lyrics
star
verse 1
steady money i’m chasing
don’t got no time for hating
i stand tall nothing fit shake me
omo ologo no shaking
ehh ehh
give dem vibe
all the time
dem no fit lie
sey i’m the baddest guy
give dem vibe
all the time
dem no fit lie
dem no deny
omo dem feel an die
chorus
balling on jah
you can’t k!ll my star
even if you be delilah
you can’t k!ll my star
said i be balling on jah
you can’t k!ll my star
even if you be delilah
you can’t k!ll my my star
said i be balling on jah
you can’t k!ll my star
even if you be delilah
you can’t k!ll my star
verse 2
onе thing i know for sure
i dey k!ll evеrything wey dey come my way oo
i be big man i be soldier
when i show is a shutdown
and you know my sound is magic
and if you don’t like is tragic
when you feeling it just dance it
dance it, dance it
young baller omo alhaji
i like to party i like faji
shey you feeling the vibe i know you feeling the vibe
who the the beat omo na marvis
chorus
said i be balling on jah
you can’t k!ll my star
even if you be delilah
you can’t k!ll my star
said i be balling on jah
you can’t k!ll my star
even if you be delilah
you can’t k!ll my star
Random Lyrics
- babalwa m & kelvin momo - pholisa lyrics
- dj pøssycat (no) - gratulerer med dagen lyrics
- preciousk - 2s to explode lyrics
- eternal after death - falso rei lyrics
- tremolo - sin llorar lyrics
- sticky fingers - how to fly v2 lyrics
- angel villy - me bota lyrics
- conor - wu kong lyrics
- versaday - twilight lyrics
- sajfer - kodeks lyrics