azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

w1nda - ctrl z lyrics

Loading...

so many lessons not 1,2
so many tears e don do
so many things wey dem don do
and me i can’t undo it
i won’t lie
there was n0body n0body to give me shoulder to cry
but i no fit ctrl z am
many things wey i wan do
many things wey i don do
i dey feel like to undo
but i no fit ctrl z
so many mistakes
but i go hard go hard go hard
imagine all the stakes
i just get sad when i look back
and so many times i lost my guys
and they’re my real guys
but i no fit ctrl z am

i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am (control)
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am (control)
i no fit crtlz am
so many things wey my eyes don see
disappointed by idols see
so many things wey my back don see
they wan chop me like shark pon sea
ai, but it’s a lie
oluwa dey bless me and e dey keep
e dey keep me alive
dem no go fit to take my life
i’m done with regretting gretting
i’m done with the vexing vexing
counting my blessings blessings
learning my lesson lesson
i’m done with regretting gretting
i’m done with the vexing vexing
counting my blessings blessings
learning my lesson lesson

i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am (control)
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am
i no fit crtlz am (control)
i no fit crtlz am
i no fit ctrl z
i no fit ctrl z
i no fit ctrl z



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...