waje - feeling good lyrics
master, master
i dey think (i dey think)
i dey reason you
na the look for your eyes
wey dey make me shiver
na lie dem dey lie if dem say i am not for you
i’m feeling you
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
oh my baby dribble pass jay+jay okocha
we spending money, living la vida loca
k!lly k!lling me softly
from the night to the morning
everyday we dey jolly
ajeb+tter loving
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
Random Lyrics
- dinah washington - with a song in my heart lyrics
- sinzere - jiggaboo lyrics
- bloo crane - head in the sky lyrics
- kommo - машина времени (time machine) lyrics
- wylie hopkins - best friend (best i've ever had) lyrics
- carlos feria - no te creo (2022) lyrics
- tezza.og - сети (networks) lyrics
- quarapper - straight rider lyrics
- josh mhire - coalesce lyrics
- monster high - shut up and dance lyrics