azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

wizkid - bad to me (mixed) lyrics

Loading...

[verse]
hiye, burst it my way
this kind of body don dey cause a migraine
and when we leave, we fit do am your way
or if you want, we fit do am my way
hiye, two shot i don take
you turn me on i no dey go i one dey
i no dey care, say the bad mind dem pree
money on mi mind all day

[pre+chorus]
lose my way, oh
this kind, this kind love, yeah
wey dey make me want more, woah
come my way, oh
this kind, this kind love, yeah
i dey want for the night
make i know how you feel, how you want am

[chorus]
lady, girl, say your body bad to me
pass make i choke, make i feel am, oh
baby girl, you know as e be, oh
yeah, we dey love till the morning
bad girl addicted to me
only you know as e dey do me
only you know as e dey do me, oh+woah, girl
[post+chorus]
ee+ye, ge+ge (ee+ye, ge+ge)
de+mah, ge+ge+ge+ge (oh yeah, ge+ge)
casamigos (casamigos)
for my amigos (for my amigos)
wa jogede (wa jogede)
baby, wa jogede (wa jogede)
ee+ye, ge+ge (ee+ye ge+ge)
kon she iyepe (kon she iyepe)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...