wizkid - final (baba nla) lyrics
legendary beat le le legendary beat
legendary beat le le legendary beat
(verse1)
i get girl for my yard wey get big big backa
wey dey make me feel amazing gal
i get one wey dey give me kiss
one wey dey make me feel nice
she is so, dats why i no fit leave am gal
i get one wey dey want give me kiss nd leave am aaahn
()
but my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
my girl wear designer, everytin wey i give am final eh e eh
i no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
but my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh e eh
(verse2)
all of d girls go do anytin for my love
all of d boys go do anytin for d money
dem dey dance to my music, dem show me love
girls wanna touch, wanna love, dem want to love me
you knw say i gat one life, make i live am
see i don try, hustle hustle for street, i no lie
now see me i don dey chop life eh
but my gbedu is final, d girl dem like wear designer,
wizzy baby kill d beat, i no dey tire
wen d gbedu drop for the club is final oh u oh
my girl dey make me lose my mind eh
i give am wat she need eee
my girl dey make me lose my mind eh
anoda girl i no dey see eee
buy my gbedu is final, wizzy baba baba nla won
my girl wear designer, everytin wey i give am final eh r eh
i no like wahala, oh wizzybaby baba nla won
but my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh e eh
(3)
who’s gat the key to my limo
i say who am i, d girls dem shuga,
call me d girl dem shuga, no one badder, number one no one madder
say who’s gat d key to my limo,
i say who am i, d girl dem daada, call me d girl dem daada, i run everytin don daada eh ee
()
but my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
my girl wear designer, everytin wey i give am final eh e eh
i no like wahala, oh wizzy baby baba nla won
but my gbedu is final, wen me drop
(ends)
Random Lyrics
- kishore kumar - amar prem: chingari koi bhadke lyrics
- @iheartmemphis - lean & dabb lyrics
- david hobson - poor wayfaring stranger lyrics
- gentlemen prefer blood - candid most often lyrics
- antti tuisku - oi jouluyö (oh holy night) lyrics
- kumbia kings - sabes a chocolate (featuring pee wee gonzalez) lyrics
- andrew mcmahon in the wilderness - art school girlfriend lyrics
- the thrown together band - in the shadow of the gun lyrics
- new bays - every word she said lyrics
- gentlemen prefer blood - nearly invisible lyrics