azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

wizkid, zlatan – idk (feat. zlatan) lyrics

Loading...

verse
elédùmarè na hin dey ginger me nicely
ojú rí kò ṣe sọ
òun baba ṣe, kò ṣe kọ
e bad or e good, we dey pray more
tough times don’t last, but tough people do, we go stand tall, ehn
eyes red like we jọgọ
puff, pass for the pain, yeah, ẹ j’a lọ
verse
never really wanna know your interest
money dey for my mind, i’m in business
many time dem try play my intellect
and you know my shotta, man ah big the rest
and when you ready, make you take the shot
and you know wetin go happen, make we ginger next
sound, sound (sound)
chorus
ah+ah+ahn
and i know them how feel tonight (tonight)
i no mind, i wan dey tonight
i wan mayan, feel alright
ah+ah+ahn, yeah
call my people make we dey tonight (tonight)
make we fall in, make we all align
i wan mayan, feel alright
chorus
oh+ah+ah, yeah
i no mind how e be tonight
no apologies tonight
i wan mayan, feel alright
ah+ah+ahn, yeah
holla all my g’s tonight
sometimes, naso e be sometimes
verse
ahn, ibílẹ’
bo ṣe nù olúwa ní ṣ’ọlá
àye to dùn yẹn, báwo ní mo ṣé ni pọn la? (pọn la)
ayé bàjé pẹlú vvs (vvs)
kò má dà fún bend down select ni tbs
she tell me say she go leave if the love no lead to money
relationship wey money no dey, e go later boring
e go later sour, e go later scatter
she go serve you breakfast on a bigger platter
verse
i say, “that’s why i pray every night and day
that i get paid, so i can slay”
life show me pepper, many things i can’t say
chance tí mo rí, mo dẹ take advantage
had no choice, so i paid the price
my agege bread, me, i turn to slice
all the dirty for my life, me, i sanitize
mo ni, “shoe get size,” better realize, better realize (better realize o)
chorus
ah+ah+ahn
and i know them how feel tonight (tonight)
i no mind, i wan dey tonight
i wan mayan, feel alright
ah+ah+ahn, yeah (oh baby)
call my people make we dey tonight (make we dey tonight)
make we fall in, make we all align (make we dey all night)
verse
everybody fall in, oya, just fall in
big bag, every day calling
e don dey, now we don turn king
top feeling, yeah, my brother, trust me
yeah, e don turn king, every day balling (balling)
i no dey mind wetin come stop me
ní ojuelegba, sh+tta, i dey where my people dey ginger
any sound dey burst up the speaker
outro
elédùmarè na hin dey ginger me nicely
ojú rí kò sẹ sọ
òun bàbá ṣe, kò ṣe kọ
e bad or e good, we dey pray more
tough times don’t last, but tough people do, we go stand tall, yeah
eyes red like we jọgọ
puff pass for the pain, yeah, ẹ j’a lọ



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...