yemi alade - carry me lyrics
[intro]
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, oh
[verse 1]
anywhere you go go, na where i wan go
even if na sokoto, i go follow you go
e get something wey you dey do when i dey for your side
e get the feeling wey me i dey feel, wey i no understand
[pre+chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b+st+rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go
[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko+tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[verse 2]
carry me go
i follow you, no question
i padi you, no mention
wahala for who dey question my love
carry me go
carry me go like uber
i no get destination
wahala for who dey question my love
[pre+chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b+st+rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go
[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko+tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[outro]
wanna, wanna [?]
wanna, wanna [?]
[?]
[?] (no be tinko+tinko)
no be tinko+tinko
Random Lyrics
- patrick witkowski - when i wake up lyrics
- curse - teil 1: overdrive lyrics
- epinrmnv - combat brc | epi vs tibu | epi round 3 lyrics
- $waggot - orbit (sadfem remix) lyrics
- kdr music house - salamat sa pagmamahal lyrics
- andrew rudy - open the gates lyrics
- 86tvs - need you bad lyrics
- code10 & молодой калуга (mk) - vista lyrics
- ecko, los turros & doble p - loquita (remix) lyrics
- l izreal & гурмэ (gurme) - не мы (not us) lyrics