
yemi alade - chairman lyrics
[intro]
t+t+t+t+turn up
[?]
ooh
[verse 1]
too much money no fit k!ll n0body
na the enjoyment for me, if you no get, make you join body
ayy, as you get money, oh, dem go want to dey do paddy, mm
paddy, paddy, if you no get, na you sabi
[refrain]
ego chinolu, oh (owonikoko)
ego chinolu, oh (owonikoko)
chairman, spray the money (egonikoko)
make you show the money, oh (egonikoko)
[pre+chorus]
aye (aye)
aye (aye)
aye (aye)
aye (aye)
ayo+yo (ayo)
ayo+yo (ayo)
ayo+yo (ayo)
ayo+yo (ayo)
[chorus]
say, when i sing the song wey dey make the boss
dey want to spray, ayy
the jam wey dey ginger the boss
say the jam wey dey ginger the boss, ayy
say, makе i sing the song wey dey makе the boss
dey want to spray, ayy
the jam wey dey ginger the boss
say the jam wey dey ginger the boss, ayy
[verse 2]
enjoyment sarambara na hin dey for here, oh
make we turn up, turn up, part two dey for heaven
monkey go market see price (wahala dey)
if you see traffic turn back (wahala dey)
[refrain]
ego chinolu, oh (owonikoko)
ego chinolu, oh (owonikoko)
chairman, spray the money (egonikoko)
make you show the money, oh (egonikoko)
[pre+chorus]
aye (aye)
aye (aye)
aye (aye)
aye (aye)
ayo+yo (ayo)
ayo+yo (ayo)
ayo+yo (ayo)
ayo+yo (ayo)
[chorus]
say, when i sing the song wey dey make the boss
dey want to spray, ayy
the jam wey dey ginger the boss
say the jam wey dey ginger the boss, ayy
say, make i sing the song wey dey make the boss
dey want to spray, ayy
the jam wey dey ginger the boss
say the jam wey dey ginger the boss, ayy
[outro]
[?], dollar, [?], spend
[?] money, spend it, [?], bend it
sister, bend now, [?], get this, oya
spread, yeah, spread, yeah, spread the money, ah
yemi alade
Random Lyrics
- gary morris - who am i? / the trial lyrics
- цццц (tstststs0000) - 48телефон (48phone) lyrics
- joe scruggs - mighty big plans lyrics
- kasey martinez - push pop lyrics
- zi (wewe) - only a dream lyrics
- fantasy of a broken heart - loss lyrics
- kickdoeclique - :333 lyrics
- geoff smash music - axe lyrics
- spacegoat - erase the sun lyrics
- orpheus omega - elegant deceit lyrics