yemmy smith - maga lyrics
verse 1
na highest bidder/you’ll be calling sweetheart/and i don
tire,na my money you dey sweet at/you dey look for
johnny/and me i wan be your baby/i no be your atm/
those maga dem,i no be one o’dem/woju,ma ma buga
semi/semi jo awon gbemi/omo to n noka semi/shay
o ro pe o le jupa femi/ i come from the streetz/
even though i look like b+tty/my brain over sabi/
calculating omo ijb
chorus
i no be your maga (2ce)(baby go)/ i no be your maga/
you too give me wahala (baby no)/ i no be your maga
(free me)i no be your maga (make way)/ i no be your
maga/you too give me wahala (baby no)
verse 2
you hot like fire/you dеy make me ginger/but soon as i
turn,you dеy on the run,you wan turn me to maga/you
dey press me like phone/dey make me dey feel like your
own/ but na lie, i know/ if i love up,i dey on my own/
omo ma ma buga semi/emi jasi soji/o fe ma loje femi/
o fe fi bolo wemi/the boy is good/apa na n pe be(soji)/
i wan be your man/i no wan be your mugu (soji)
chorus
i no be your maga (2ce)(baby go)…
rap
o fe ma fimi lo pa abi/shay o ro pe na jonzer be this baby/
you wanna play me for za oza room/call me sai baba/
call me akagum/omo yi felo tami o/o fe ma fimi gba
star egba mi o/o fimi play bi messi and ronaldo/simply
bcos i promised you a prado/i wan buy you ferrari/buy
you versace/as long as i know you truly love this boy/
but baby na lie/your lie no dey kpai/you dribble me
swindle me like mohammed lai/ emi o n shay baba alaye/
emi hustle hard for my money ni/ na love i dey find,no be
kilishi/ no be kelekele,don’t be fooling me
chorus
i no be your maga (2ce)(baby go)…
till fades…
Random Lyrics
- lil caio (tdp) - doida lyrics
- młody goldi - mistrz spinjitzu lyrics
- guleed - bli nånting lyrics
- andythekidd (chl) - fumando blund lyrics
- 50landing - still lyrics
- ricky nelson - no fair falling in love lyrics
- chloè ligon - dreamz lyrics
- brandon dailey - (5/13) lyrics
- whiskerman - you're a mean one, mr. grinch lyrics
- strive to be - silent night lyrics