yk ayno - matter lyrics
uh yeah yeah yeah
uh yeah
long time since i felt this right
omotena i dey feel your vibe
want you to come over to my place
but you kon dey tell me this and that
and baby girl you know say
been a long time since i felt this right
just want you to be mine bebe
oluwa know say ah fi fight for you
i be superman you be lois lane
no go play me like costa
baby girl, make you no go play me like costa
whenever ain’t busy i go be there for you
anybody wey wan try make dem come facе me
cos i go shoot them gan, with my machine gun
i no bе gangster but i sabi these runs
oh maddie you’re the one i want
come close baby jekalo
oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
na your matter dey my head oh no no
na your matter dey my head oh no no
na your matter dey my head oh no no
na your matter dey my head oh no no
if it isn’t you
there’s no one in this world i wanna do
shey you know my love for you is true
anything you want, i buy for you
and i’m singing this song for you
girl i’m singing this song for you
oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
oshé gan, baby gan girl you know say na your matter gan
na your matter dey my head oh no no
na your matter dey my head oh no no
na your matter dey my head oh no no
na your matter dey my head oh no no
Random Lyrics
- maverick (gr) - hoodlife lyrics
- elmira rəhimova - zarafat lyrics
- eighteen visions - fix me lyrics
- dedublüman - günü gelir lyrics
- elcammgguod - feel better lyrics
- joé dwèt filé - pozisyon (fem voyé 2) lyrics
- pacific (dennis wheatley band) - december, with the day lyrics
- james sapphire - tek it (pop goes punk remix) lyrics
- kushiebabe - turn to me up lyrics
- sexyy red - turnt up* lyrics