yng mill - batman lyrics
[intro]
7 made it
[chorus]
joromi, joromi, call on me, call on me, when you need my help
with my parachute oh, coming to save you, from joker
batman wey you see for film, wey dey fly for tall building
is coming now, is coming now, to save you now, to save you now. (yeah)
[verse]
one man army, k!ller with the vibe
cannot stop my shine, dem no burn them well
go down to my yard make i teach you what you dont know
body confusing, controlling, romancing
touching me where it’s turning me on
omo no dey feel like king kong
no go dey form porsche
no go dey dull young blood
ding ding dong
omo you dey make me sing song
omo you are making me strong
omo you are making my thing long
[chorus]
joromi, joromi, call on me, call on me, when you need my hеlp
with my parachute oh, coming to save you, from joker
batman wеy you see for film, wey dey fly for tall building
is coming now, is coming now, to save you now, to save you now. (yeah)
[outro]
7 made it
Random Lyrics
- marie elen - done with u lyrics
- imperialblue - left and right (outro) lyrics
- tadoe - cpr lyrics
- real dope world - staycation vibes lyrics
- brunke - nelken lyrics
- write out loud - don't trust her lyrics
- deaaz, vivi, leo grijó - porto rico lyrics
- salem wolves - brute force lyrics
- cuestack - through the night lyrics
- lael - breakfast items lyrics