
ynl sam - praise & glory lyrics
{verse 1}
everything i do
everything i say
na your grace dey follow me
enemies steadily
pulling me down
but na jesus dey cover me
dem never see nothing
dem no know who i be
my father dey for me
i no go waste anything time
i’ll give all my praises
to my father ooo
i’ll keep praising you
i’ll keep on loving you ooo
i no go waste anytime
i’ll keep praising you ooo
{pre+chorus}
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
{chorus}
god i give you glory
i give you glory
i give you glory
god i give you glory
i give you glory
i give you glory
god i give you glory
i give you glory
i give you glory
{verse 2}
wetin man no fit do
you do for me my god
wetin i go use to
repay you for everything
you dey give me peace of mind
lord you gave me eternal life
everything i dey pray for
thing i dey ask for
baba you do for me
{pre+chorus}
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
there’s nothing you cannot do
{chorus}
god i give you glory
i give you glory
i give you glory
god i give you glory
i give you glory
i give you glory
god i give you glory
i give you glory
i give you glory
Random Lyrics
- perobug - nosferatu lyrics
- aaron page - signs lyrics
- jessica shy - ašara lyrics
- skiifall - problems lyrics
- chaseypoo - classic lyrics
- netraysjj - реквием по мечте (requiem for a dream) lyrics
- hitemupty - nyla party v2 lyrics
- doyoung (도영) - 동경 (luminious) lyrics
- blue/messa - как всегда. (as always.) lyrics
- aston merrygold - precious (feat. shy carter) lyrics