
yolyboy - like don jazzy lyrics
like don jazzy
like don jazzy
like don jazzy
yolyyolyboy ahh
you know say e don tey
wey we been dey hustle for here now
cos if money no come your way ego hard to locate
brother you know say me and you
no be the same way we dey now
cos you know life na turn by turn
my time go locate me yeh
now we on the low key (low key)
making money e don tey (don tey)
living life and we don’t care (don’t care)
and the girls dem ma rotate (ahah)
now hear me now
i’ma gone be your mandela
adamawa to jupiter
for the journey e don tey ah
i dey feel like the only one
everybody dey feel me now
and my music dey banging now
i wana make money and boll
like don jazzy
make money like don jazzy
cos folake like don jazzy
ah big belle like don jazzy
cos na so me i want tam
make money like don jazzy
cos folake like don jazzy
yah big belle like don jazzy
cos na so me i want tam
you know say na back to back
we dey give them heart attack
dem dey feel like dem go die ya ya ya
ahah you say na party time
for your speaker banging bang
and your girl dey feeleh yah
now we on the low key (low key)
making money e don tey (don tey)
living life and we don’t care (don’t care)
and the girls dem ma rotate (ahah)
now hear me now
i’ma gone be your mandela
adamawa to jupiter
for the journey e don tey ah
i dey feel like the only one
everybody dey feel me now
and my music dey banging now
i wana make money and boll
like don jazzy
make money like don jazzy
cos folake like don jazzy
ah big belle like don jazzy
cos na so me i want tam
make money like don jazzy
cos folake like don jazzy
yah big belle like don jazzy
cos na so me i want tam
like don jazzy
make money like don jazzy
cos folake like don jazzy
ah big belle like don jazzy
cos na so me i want tam
make money like don jazzy
cos folake like don jazzy
yah big belle like don jazzy
cos na so me i want tam
Random Lyrics
- メロキュア (melocure) - 1st priority lyrics
- chyna - dá-me vida lyrics
- will varley - zetlands lyrics
- tweett - область зацикленных зим (region of looped winters) lyrics
- sillvz - striiip lyrics
- steve goodhue - a second first love lyrics
- hieuthuhai - nước mắt cá sấu lyrics
- lil x21 - i know lyrics
- noonjeem - polite society lyrics
- peri winkle (claudia cox) - the fall lyrics