azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

yosa oku - bambiala lyrics

Loading...

aha, dem say, na man wey get him yansh
naim know when him take scratch am
him fit stand near you scratch am
you no go know, na only him know where the hand done go
ayy

ba bia agba o, ba bia agba o
bala bia agba o, ba bia agba o ah
bia agbo, ba bia agba o
bala bia agba o, ba bia agba o ah
bia agbo, ba bia agba o
bala bia agba o, ba bia agba o ah
bia agbo, ba bia agba o
bala bia agba o, ba bia agba o

if i finish with you body go phone you, ay
body go phone you
if i finish with you body go text you, ay
body go text you
if i finish with you body go call you, o
body go call you
if i finish with you body go phone you, o
body go phone you

if you want to copy something make sure say you copy that thing very well
say if you want to copy something make sure say you copy that thing very well
no be by to wear wig call yourself a barrister or carry big name call yourself a minister
make you copy healthcare, make you copy steady light
make you copy better minimum wage for your people
bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o
bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o

bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o
bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o

if i finish with you body go phone you, ay
body go phone you
if i finish with you body go text you, alright
if i finish with you body go call you, ay
body go call you
if i finish with you body go phone you, o
body go phone you

if you want to copy something make sure say you copy that thing very well
say if you want to copy something make sure say you copy that thing very well
no be by to act genial when you’re sinister
no be by to help a man and use am k!ll another man
why you nuh copy security, you nuh copy welfare
you nuh copy education, you nuh copy occupation, o

bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o
bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o
bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o
bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o

if i finish with you body go phone you, ay
body go phone you
if i finish with you body go text you, ay
body go text you
if i finish with you body go call you, o
body go call you
if i finish with you body go phone you, o
body go phone you

if i finish with you body go phone you, ay
body go phone you
if i finish with you body go text you, alright
if i finish with you body go call you, ay
body go call you
if i finish with you body go phone you, o
body go phone you

bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o
bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o
bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o
bambiala, o, bambiala, o
bam, bam, bambiala, o, bambiala, o

Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...