yosa oku - magic lyrics
onyi, yo, yo
onyi o, yeah, yeah
the super eagle dey here so
onyi, yo, yo
onyi o, yeah, yeah, yeah
girl, see, if i tell you say i dey for your matter, nuh be today
girl see, if i tell you say i dey for your case, nuh be today
e don tey wey dem tell me say
make i draw my nays small away from you, girl
nuh be today
but i dey trip, i dey mad, i dey trip
i dey doggone dey mad for your matter, oh girl
nuh be today
cuz girl you give me magic, magic, magic, magic
magic, magic, magic, magic, yeah, yeah
nuh be today
cuz girl you give me magic, magic, magic, magic
magic, magic, magic, magic girl, nuh be today
girl, see, when i tell you say i forsake my life for you, girl yeah
nuh be today
girl see, when i tell you say na you i need in my life, yeah
nuh be today
e don tey when i talk am say
all the other girls fit to find their way
away from you, girl, nuh be today
cuz me i done trip, i dey mad, i dey trip
i dey doggone dey mad for your matter, oh girl
nuh be today
my girl you do me magic, magic, magic
magic, magic, magic, magic girl, nuh be today
my girl you do me magic, magic, magic
magic, magic, magic, magic girl, nuh be today
cuz girl you give me magic, magic, magic, magic
magic, magic, magic, magic, girl
nuh be today
my girl you give me magic, magic, magic, magic
magic, magic, magic girlfriend, nuh be today
alright, oh yeah
alright
onyi, onyi yeah, yeah, yeah, yeah
onyi yeah, yeah, yeah
Random Lyrics
- kiqumusic - ujście lyrics
- xdentromuerto - estaba para vos lyrics
- dikon - лобковый волос (pubic hair) lyrics
- kim pureum - 복숭아 (the peach) lyrics
- petibuu300 - glockside lyrics
- lleflight & jairo vera - bien lejos lyrics
- metalolom - андрюха (andryukha) lyrics
- matthew spencer - nostalgia lyrics
- lelo - rob zombie lyrics
- realiluvv - ihatelife lyrics